(+) love nwantiti (feat. Dj Yo! & AX'EL) (Remix)
Ahh (A A)
Na na na na na na na (A A AX'EL)
My baby my valentine yeah
Girl na you dey make my temperature
dey rise
If you leave me I go die I swear (Dj Yo)
You are like the oxygen I need to survive
I'll be honest
Your loving dey totori me
I am so obsessed
I want to chop your nkwobi
Ule your body dey gbakam isi
Ule open am make I see
Ule nyem love nwantiti
Wey fit make a bad man sing Oh ahh
Ahh ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah
Ahh ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah
Ahh ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah
Ahh ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah
Pounds and dollars I go spend for your head
Talk all they want I don't care what they said
'Cause your matter na him
I wan dey carry for my head
Every night na you I wan dey carry to my bed
Ololo no tell me no no no
You can be my partner never riding solo lo
And we can do am lowkey no need to pariwo
I'm feeling what you're doin' oya baby
carry go carry go
Ule your body dey gbakam isi
Ule open am make I see
Ule na you wey dey catch my fancy
No dey do me hanky panky oh no no no no no
Ahh ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah
Ahh ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah
Ahh ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah
Ahh ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah
Girl I want to go but you got me comin'
Why should I be comin' early in the mornin'?
Oya shake am make you spend my money
Call me Mr Bee and I go make you horny
Ayy gimme gimme baby make you gimme
I go show you lovin'
I go take you to my city city
Loneliness dey make I look pity
You want make I sing Joromi
before you go see me simi
Fine girl you know your body badder
Same body
but come make you shake it for Ghana
Kia kia dance for me baby pana
Come and killi show no no no
Ahh ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah
Ahh ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah
Ahh ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah
Ahh ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah
(Exclusivite)
(A A AX'EL)
(Dj Yo)