(+) CKay - Love Nwantiti [Acoustic Version]
Ahh (A A)
Na na na na na na na
Yeah
My baby my valentine yeah
Girl na you dey make my temperature dey rise
If you leave me I go die I swear
You are like the oxygen I need to survive
I'll be honest
Your lovin dey totori me
I am so obsessed
I want to chop your nkwobi
Ule your body dey gbakam isi
Ule open am make I see
Ule nyem love nwantiti
Wey fit make a bad man sing Oh ahh
Ahh ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah
Ahh ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah
Ahh ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah
Ahh ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah
Pounds and dollars I go spend for your head
Talk all they want I don't care what they said
'Cause your matter na him
I wan dey carry for my head
Every night na you I wan dey carry to my bed
Ololo no tell me no no no
You can be my partner never riding solo lo
And we can do am lowkey no need to pariwo
I'm feeling what you're doing oya baby
carry go (Carry go)
Ule your body dey gbakam isi
Ule open am make I see
Ule na you wey dey catch my fancy
No dey do me hanky panky
Oh no no no
Ahh ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah
Ahh ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah
Ahh ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah
Ahh ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah
Girl I want to go but you got me coming
Why should I be coming early in the morning?
Oya shake it make you spend my money
Call me Mr Bean I go make you horny
Aii gimme gimme baby make you gimme
I go show you loving
I go take you to my city city
Loneliness dey make I look pity
You want make I sing Joromi
before you go see me see me
Fine girl you know your body badder
Same body
but come make you shake it for Ghana
Kia kia dance for me baby pana
Come and killi show no no no
Ahh ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah
Ahh ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah
Ahh ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah
Ahh ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah