(+) JA ARA E



(Ehe) Ko juba, ko juba
(Ehe) Ko juba, ko juba
(Ah) Ko juba, ko juba
(Ehe) Ko juba, ko juba (Ah)

Your body go rest o
Papa tell pikin o
Your body go rest o
Your body go rest o
Your tongue go confess o
Your head did go correct o
You no go forget o
Shey, you get the concept

Dem no dey tell person (Ja Ara é, Ja Ara é)
You go learn your own lesson (Ja Ara é, Ja Ara é)
Everybody keep on searching (Ja Ara é, Ja Ara é)
For miraculous blessings (Ja Ara é, Ja Ara é, Ja Ara é)
You go bow for Lagos too (Ja Ara é)
If you no know yourself, you go lost too (Ja Ara é, Ja Ara é)
If you get the money, you be bros, you (Ja Ara é, Ja Ara é)
Omo nobody holy no apostles, no (Ja Ara é, Ja Ara é, Ja Ara é)

Your body go rest o (Kuro nbe)
Papa tell pikin o (Eh, eh)
Your body go rest o (Sukuru ge ge ge)
Your body go rest o (Eh)
Your tongue go confess o (Sonu)
Your head did go correct o
You no go forget o
Shey, you get the concept
Dem go tell you
Watch out when you go
Watch out pon de road
Watch out for dem hyenas
Watch out when you go
Watch out pon de road
Watch out
Look around in all the places you go to
Stand your ground and stay solid like Ogun
Watch your back and just do what you supposed to
Take care of family and people you're close to

Dem no dey tell person (Ja Ara é, Ja Ara é)
You go learn your own lesson (Ja Ara é, Ja Ara é)
Everybody keep on searching (Ja Ara é, Ja Ara é)
For miraculous blessings (Ja Ara é, Ja Ara é, Ja Ara é)
You go bow for Lagos too (Ja Ara é)
If you no know yourself, you go lost too (Ja Ara é, Ja Ara é)
If you get the money, you be bros, you (Ja Ara é, Ja Ara é)
Omo nobody holy no apostles, no (Ja Ara é, Ja Ara é, Ja Ara é)

Your body go rest o (Kuro nbe)
Papa tell pikin o (Eh, eh)
Your body go rest o (Sukuru ge ge ge)
Your body go rest o (Eh)
Your tongue go confess o (Sonu)
Your head did go correct o
You no go forget o
Shey, you get the concept
Dem go tell you
Watch out when you go
Watch out pon de road
Watch out for dem hyenas
Watch out when you go
Watch out pon de road
Watch out
Dem go tell you
Watch out when you go
Watch out pon de road
Watch out for dem hyenas
Watch out when you go
Watch out pon de road
Watch out

(Ehe) Ko juba, ko juba
(Ehe) Ko juba, ko juba
(Ah) Ko juba, ko juba
(Ehe) Ko juba, ko juba
(Ah) Ko juba, ko juba



2020-03-31 00:01:12

    Today's Hot lyrics

    1

    AKMU(악뮤) (+) 소문의 낙원

    AKMU(angmyu) (+) somunui nagwon
    2

    TWS (투어스) (+) Fire Escape

    TWS (tueoseu) (+) Fire Escape
    3

    TWS (투어스) (+) Back To Strangers

    TWS (tueoseu) (+) Back To Strangers
    4

    TWS (투어스) (+) Get It Now

    TWS (tueoseu) (+) Get It Now
    5

    아일릿(ILLIT) (+) It's Me

    aillit(ILLIT) (+) It's Me
    6

    아일릿(ILLIT) (+) It′s Me

    aillit(ILLIT) (+) It′s Me
    7

    CORTIS (코르티스) (+) REDRED

    CORTIS (koreutiseu) (+) REDRED
    8

    LUCY (+) 전체관람가

    LUCY (+) jeonchegwallamga
    9

    LUCY (+) 발아

    LUCY (+) bara
    10

    로이킴 (+) 너와는

    roikim (+) neowaneun