(+) Mr Eazi - Leg Over ( Vibez Video )
[French Montana:]
You know what it is,
when you hear that "Haaan"
Mr Eazi, Major Lazer, Montana
Now baby girl, tell me
where you come from
'Cause you got me
confused when you
move that bum bum
You give me leg over
Got me confuse
when you bend over
We gon' do it 'til
we hung over
Black shades on
we ain't never sober
[Mr Eazi:]
Me I go chop all the wash eh
As long as you give
me my portion
Baby make you no dey rush eh
Abeg make you treat
me with caution
Ah, ah, aaahhh
Leg over
My baby gimme leg
over ahn ahn
(Mm)
Hang over
E be she dey gimme
hang over eh eh
Leg over
My mama give me
leg over eh eh
Game over
She dey come gimme game over
My baby dey confuse me
o with her bum bum
Wey she get a guy wey
dey send her money
from London
She dey see me like a
"Johnny Just Come"
When monkey dey work eh
Baboon e just dey chop
Me I go chop all the wash eh
As long as you give me
my portion
Baby make you no dey rush eh
Abeg make you treat
me with caution
Ah, ah, aaahhh
Leg over
My baby gimme leg
over ahn ahn
(Mxm)
Hang over
E be she dey gimme
hang over eh eh
Leg over
My mama give me
leg over eh eh
Game over
She dey come
gimme game over
[Ty Dolla $ign:]
Sexually, you got the best of me
Touch me so sensually
Love me intentionally
Tell me that I'm the only one
And you're the one for me
You told me, fuck you
with the lights on
And I, always answer my phone
Don't ever hide your affection
That pussy sent
straight from heaven
[Mr Eazi:]
Leg over
My baby gimme leg over ahn ahn
(Mxm)
Hang over
E be she dey gimme
hang over eh eh
Leg over
My mama give me leg over eh eh
Game over
She dey come gimme game over
Eh eh
I dey confuse
I dey confuse
When you turn around
Baby you dey make
I confuse ooo
You Douala like a, a Cameroon
You mesmerize the boy
and baby make I confuse
Commando, you be commando
You dey command
the boy with overload
Yeh yeh I no fit stand alone
I must call my guy
before rendezvous